Mild profanity, weapon reference, bravado themes
These lyrics are primarily a confident self-affirmation and flexing track, likely by a Nigerian Afrobeats/Afropop artist, mixing Yoruba, Pidgin English, and English. The content is largely centered on themes of self-confidence, clout, success, and social dominance. There is mild profanity ('talk my shit'), some implied braggadocio about wealth (GLE luxury SUV, security detail), and a brief line about girls ('girls dey chew gum because they sabi say I be idán') that carries mild sexual undertones in context but is not explicit or a primary theme. There is a reference to carrying a weapon ('shuck one ṣakabùlà inside my GLE'), which implies concealed carry and could be considered a mild violence/threat reference. Overall, the content is not severely explicit but contains mild profanity, a subtle weapon reference, and general bravado that makes it more suitable for teens and older rather than young children.
self-confidence
social status
bravado
mild profanity
weapon reference
fame
(Uno, dos, tres) Banger (banger, banger) (P, P) Another banger Mo tún ti dé, láti dagború, o ṣé Me wey be wèrè Óyá, gawú oh, gawú Shey you no dey see say I just drop gbẹ'du, ayy? Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me na who oh, na who Make humility no go turn me màlúù (màlúù, màlúù) Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again) Oya, see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE Ayy, ó ṣe o, ó wà n'bí Even ẹ'gbọ'n dey collect DND Bàbá wọn E sure for me, my confidence No rely on any number one Too many solo hits una go dey call me Solomon (Solomon) Girls dey chew gum Because they sabi say I be idán Ọmọ, make I no too talk, make I sofri sit down Because if I talk one, they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad Shey I wan real, shey I wan fake (me I no do again) Óyá, see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, ọmọ, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE Ayy, o ṣé o, o wá n'bí Even ẹ'gbọ'n dey collect DND I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shuck one ṣakabùlà inside my GLE Ayy, o ṣé o, o wá nbí Even ẹ'gbọ'n dey collect DND (P, P)
If so, consider supporting the project to cover some of the development and hosting costs ❤️
Analysis performed on October 9, 2026